Music Billicoman _ Relate
One of Nigerian rising art is here again with a street single which he goes by his popular stage name "Billicoman" which he titled this piece of art*Relate"
Download and enjoy below !!!
Billicoman _ Relate lyrics
If you you open to the book of Billi chapter 1 vs eleven......
you go see sey pesin wey don see 99 no go fear to see 100 too
deep down inside my mind I’d be Jonsin...
no one cares how you feeling....
so me* keep keep it low key
cus Truth he told I be nigga....
nigga no Dey bow down...
So me try keep the pain inside and I console my self within my mind
I buckle up my shoes and I stand strong.....
then I role my loud I go nonstop....
ye ye cus the pain we feel today, tomorrow i believe it's no more
Why see love in your eyes? Why can’t you see blood in my eyes? .....
whyou don't get what you give how long will it take you to know sey life hard?
you can give more and get less, If you like make you die no one fuckin cares....
all dem death roes Dey your presence so I try my best to mind my business
(Hook)
Sey love is a beautiful thing but if you no use your head dem go kpai you With open arms you show dem love and when you die dem forget you, Dem smile with you but for your back dem judging.... your happiness is another mans poison. If you Dey do your thing, carry for mind, truly, guy imma nigga....
nigga no Dey bow down...
So me try keep the pain inside, and I console my self within my mind. I buckle up my shoes and I stand strong.....
then I role my loud I go nonstop....
ye ye, cus the pain we feel today tomorrow i believe it's no more
If you Dey spread that love make you spread it wisely ....
you give cake🎂, Dem go want your icee.....
I no dey preach, I Dey tell you my mind and when it is time you go use your own eye see...
all this peeps that you love and care for ....
Finna put you for “last card check up” .....
and then you go know ÅŸey no one dey for you
cus I've got love and hate !....
depending on d one wey you fit to handle, left for you to contemplate
Somebody baby me I fit to murder if you try to cross my lane,
Cus me I Dey battle with my insanity so I try Dey concentrate ........
no be ÅŸey me I too holy, I nor too holy
nigga....nigga no Dey bow down ...
So me try keep the pain inside and I console my self within my mind
I buckle up my shoes and I stand strong.....then I role my loud I go nonstop.... ye ye cus the pain we feel today tomorrow i believe it's no more
0 Comments